How You Fit Take Care of Your Skin Every Day

Read in: English | Pidgin English


πŸ” Quick Breakdown

You no need plenty products to take care of your skinπŸ‘€ .
Simple routine wey you do every day fit make big difference.

πŸ‘‰πŸ½ Consistency pass plenty products


🟧 Wetin skin care mean?

• na how you dey take care of your skin

• to keep am healthy and balanced

• to protect am from damage

πŸ‘‰πŸ½ Skin care no be only beauty—na health too


🟧 Why e important

• skin protect your body

• e stop water loss

• e block dirt and bacteria

πŸ‘‰πŸ½ When skin strong, problem dey reduce


🟧 Basic things wey you need

• wash your skin

• moisturize am

• protect am

πŸ‘‰πŸ½ These three dey enough for most normal people


🟧 How to wash your skin

• use gentle soap

• no wash too much, no scrub am too hard

• avoid strong chemicals

πŸ‘‰πŸ½ Too much washing fit dry your skin


🟧 Moisturizing

• go help your skin hold water

• go make d skin soft

•  and e go reduce dryness

πŸ‘‰πŸ½ Even oily skin still need moisture

🧠 Make we break am down:

πŸ‘‰ Oil ≠ hydration

  • Oil (sebum) = locks moisture in
  • Moisture (water) = what skin actually needs

1️⃣ You Skin fit be oily but still dehydrated

  • You skin fit dey shine but inside, d skin still lack water

πŸ‘‰πŸ½ E go make skin: tight dull easily irritated


2️⃣ When skin dry → e produce MORE oil

  • Skin go think: “I need to protect myself”

πŸ‘‰πŸ½ Result: more oil production, more clogged pores and more breakouts (rash or pimples)


3️⃣ Moisturizer helps balance the skin

  • E dey gives skin d water wey e need
  • and this go signal d skin say “we dey okay o! no overproduce oil”


πŸ’‘You get it am now?

πŸ‘‰πŸ½ If you skip moisturizer/cream, your oily skin fit become even more oily.


🟧 Protect your skin

• avoid too much sun

• cover your skin for harsh weather

πŸ‘‰πŸ½ Protection na key!


🟧 Common mistakes

• using too many products

• scrubbing too hard

• skipping cream

• using too much hot water to bath

πŸ‘‰πŸ½ More no always better


🟧 How to choose products

• go for simple products

• avoid all those strong strong perfume

• choose based on your skin type

πŸ‘‰πŸ½ Keep am simple


🟑 When to see doctor

• skin problem no dey go

• irritation too much

• you no sure wetin dey happen

πŸ‘‰πŸ½ No need to guess


🟒 Final reassurance

Simple skin care dey work

πŸ‘‰πŸ½ Small small daily care fit change your skin
πŸ‘‰πŸ½ No need complicated routine

πŸ‘‰πŸ½ Consistency na the real secret


πŸ“š Reference

πŸ”ΆFor full medical references, check English version


⚠️ Disclaimer

This article na for education only.
E no replace doctor advice.
If symptoms serious or no go, abeg see healthcare professional


πŸ”— Related Health Topics

Dry skin
Eczema
Keratosis pilaris
Skin Infection
Common skin rash pikin

βœ¨πŸ‘‰πŸ½ If you want, read English version