๐ฆMalaria vs Dengue: How You Go Know the Difference
Read in: English | Pidgin
๐ Quick Summary
Malaria and dengue both na mosquito diseases, but dem get different causes and symptoms.
1๏ธโฃ Introduction
Both malaria and dengue common for hot countries like Nigeria, Chad and many others.
Dem dey cause fever and this fit confuse people.
2๏ธโฃ Wetin dey cause them
Malaria
• na parasite dey cause am
• one kind mosquito wey dem dey call Anopheles mosquito wey dey bite people dey spread am
Dengue
• na virus cause this one
• another kind mosquito wey den dey call Aedes mosquito wey dey also bite people dey spread am
3๏ธโฃ Symptoms
Both of them dey cause:
4๏ธโฃ Explanation
Malaria:
• the fever dey usually com with chills, wey body go dey shake
• person go dey sweat
• headache
Dengue:
• The fever dey high, temperature fit reach like over 40 degrees
• person go get strong body pain
• eye pain
• rash
• even small bleeding from nose
5๏ธโฃ Difference
Cause
• Malaria → parasite
• Dengue → virus
Fever
• Malaria → come and go
• Dengue → high and sudden
6๏ธโฃ When e dangerous
๐จ Go hospital if:
• the weakness severe
• you dey bleed from nose and mouth
• you dey vomit
• you dey feel confuse or like head dey turn u
7๏ธโฃ Prevention
• avoid mosquito bite๐ฆ
• use mosquito net
8๏ธโฃ Diagnosis
Doctor go do blood test to tell the difference.
9๏ธโฃ Important message
Both diseases serious.
Testing important to know the correct one.
๐ FAQ
๐น I fit get both?
Yes but e dey rare.
๐น Which worse?
Both serious.
๐น How I know?
Test.
๐น I fit treat myself?
e better to go see doctor.
๐น When I go hospital?
If symptoms dey worse.
Related Health Topics
๐น Malaria
๐น Dengue
๐น Typhoid
๐น Fever
๐น Dehydration – Warning Signs
๐น Malaria vs Common cold – How to Tell the Difference
๐น Malaria vs Typhoid – Difference
Medical References
• World Health Organization – Malaria and dengue
• Centers for Disease Control and Prevention – Malaria & dengue
• National Health Service – Fever and infections
• Mayo Clinic – Malaria and dengue
• Pan American Health Organization – Dengue
• Peer-reviewed infectious disease literature
Medical Disclaimer
This article na for educational purpose only.
E no replace medical advice or treatment.
Always talk to doctor if you get symptoms.